BBC News, Pidgin - Home
Top Tori
Ova 100 inmates escape prison afta heavy rainfall scata Nigerian prison
Tok-tok pesin of di Nigeria Correctional Service for di Federal Capital Territory (FCT) command, Adamu Duza, confam say na a total of 118 inmates escape.
Dana Air tok wetin next afta Nigeria goment suspend dia operations with immediate effect
Di suspension dey come sake of di accident wey happun on Tuesday, afta di aircraft wey carry 83 passengers wey bin dey fly from Abuja to Lagos comot from runway.
Why America wan ban TikTok plus oda kontries wey don ban or dey eye am
TikTok na one of di most popular social media apps for US. Millions of pipo for US dey use am make funny videos, dance, songs, crazy challenges and news.
Nigeria goment shut down Lead British international school Abuja over viral bullying videos
Pikin fit dey vex or cry evri time and you no fit understand why – na why parents suppose sabi how to know if dia pikin dey suffer bully.
How day one of Trump hush money trial waka
Donald Trump first criminal trial start with a full jury wey dem swear in on Thursday.
Man, son and neighbour die inside pit latrine toilet tragedy for Kano state
Di 60-year-old man bin dey try comot im phone wey fall for inside di pit toilet but im bin hook.
Di big gully dem wey dey swallow places around di world
Gully don be part of Earth geological history for millions of years.
Why one new constitution wey go see Togo move from presidential to parliamentary system dey cause controversy
Togo parliament don give final approval for a new constitution wey go extend di president term, after critics call di move coup.
Iran vs Israel: Who get firepower pass?
BBC don measure dis question wit di sources wey dey listed inside di tori, even though each kontri fit get ogbonge weapons wey dem dey hide.
Special Tori
'I dey embarrased' - Popular TV presenter Serwaa Amihere tok for di first time afta sex video leak
She open up few weeks afta Ghana police arrest three pipo for leaking di video on top social media.
Di president and di porn star: Who be Stormy Daniels, and wetin happun wit Donald Trump?
Donald Trump dey on trial on top charges wey link to di hush money payments wey dem give blue feem actress Stormy Daniels.
Di life and times of Nollywood veteran Zulu Adigwe wey die
Zulu Adigwe, wey die on Tuesday, na already household name for Nigeria entertainment bifor Nollywood start.
Wetin be soleus, di muscle wey dem dey call "second heart" and why e dey so important?
Na muscle pipo sabi am to be in general, but e dey of great importance. And not only becos e dey essential for standing and walking.
Wetin go happun to Korea 'first and biggest' sex festival
Di sex festival suppose feature events like bondage fashion show but authorities don ban am.
Wetin Earth Day don achieve?
Na millions of pipo for di world dey gada to mark Earth Day and also celebrate di movement for di environment.
Nigerian pastor wey dey push malaria vaccine conspiracy theories
Di BBC don review plenti of im sermons from 2023 and 2024 and find say im dey spread anti-vaccine messages to im followers, specifically targeting di new malaria vaccine wey dem don dey distribute for African kontries.